Difference between revisions of "firewood"

m (Conversion script moved page Firewood to firewood: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
+
* nylon 0.79 39, leaf 0.78 102, corn 0.78 42, leaves 0.78 26, honey 0.77 28, wood 0.76 72, tyres 0.76 23, cocoyam 0.76 22, bucket 0.75 26
 
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English firewood
+
From: English ''firewood''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 33
 
* Frequency in raw corpus: 33
 
* Frequency rank in raw corpus: 4059
 
* Frequency rank in raw corpus: 4059
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
firewood: fuel wood -- Definition in Naija?
+
* Na wood wey dem dey use take set fire to take cook.
 
+
:* {{ux|dv|I dey go farm go fetch '''firewood'''.|Egbokhare_2020. I am off to fetch firewood from the farm.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Dem go find '''firewood''', go for bush, |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__66, They went inside the bush in search of firewood.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv|Ezinma go out bring some stick from the big bundle of '''firewood'''. |(katakata__218. Ezinma exctracted one from the bunch of firewood.)}}
#: {{ux|dv|I dey go farm go fetch fire-wood.|no translation}}
+
:* {{ux|dv|Abi make I tie di '''firewood''' with wrapper for my back because one big woman from G.R.A. don come live for Endurance Villa for Promise Road. |(deuber__2776. To prove that a wealthy woman now lives in Endurance Villa by Promise Road, should I tie firewood with wrapper on my back?)}}
# - (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|body no be '''firewood'''; |(bbc__9276, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem go find '''firewood''', go for bush, |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__66, They will find firewood, go to the bush.)}}
 
# case (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|make dem no because of '''firewood''', continue to dey lose trees. |(bbc__97445, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ezinma go out bring some stick from the big bundle of '''firewood'''. |(katakata__218, __no translation__)}}
 
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Abi make I tie di '''firewood''' with wrapper for my back because one big woman from G.R.A. don come live for Endurance Villa for Promise Road. |(deuber__2776, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na wetin come be my palaver for dat one now?Di thing be say, after I don clean am finish, na you dey go take your '''firewood''' for di kitchen and na di dirty dey make am be like say I no dey sweep my turn.So wetin you come wan make I do?Make you find way make you no let dirty from your '''firewood''' mess di place after I don clean am.Oho, you wan make I take di '''firewood''' comot from kitchen, abi? |(deuber__2773, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|As soon as all dose Shell and NNPC start to enter Nigeria, all dose people carry deir machine put inside packing room, carry deir '''firewood''' put di oda side, go find white collar job. |(WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__71, As soon as Shell and NNPC started opening up in Nigeria, all those people dumped their machines in a room, packed their firewood to the side, and they went in search of white collar jobs.)}}
 
#: {{ux|dv|Na wetin come be my palaver for dat one now?Di thing be say, after I don clean am finish, na you dey go take your '''firewood''' for di kitchen and na di dirty dey make am be like say I no dey sweep my turn.So wetin you come wan make I do?Make you find way make you no let dirty from your '''firewood''' mess di place after I don clean am.Oho, you wan make I take di '''firewood''' comot from kitchen, abi? |(deuber__2773, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|If they no fit dig yam, them go dey gater '''firewood''' wey them go use roast yam wey them go eat for farm. |(katakata__42, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Since dat time wey '''firewood''' wey you gader for rainy season, wey you suppose to use for dry season, na for dry season na im you go start, for rainy season, na im you wan go gader '''firewood'''? |(deuber__1697, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
====Related Form====
 +
* [[Body no be '''firewood''']]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* nylon 0.79 39, leaf 0.78 102, corn 0.78 42, leaves 0.78 26, honey 0.77 28, wood 0.76 72, tyres 0.76 23, cocoyam 0.76 22, bucket 0.75 26
+
* [[wood]]
 
 
====Antonyms====
 
* nylon 0.79 39, leaf 0.78 102, corn 0.78 42, leaves 0.78 26, honey 0.77 28, wood 0.76 72, tyres 0.76 23, cocoyam 0.76 22, bucket 0.75 26
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: fuel wood
+
* English: ''fuel wood''

Revision as of 12:32, 1 February 2021

Naija

Etymology

From: English firewood

Pronunciation

  • fàjàwûd

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1797
  • Frequency in raw corpus: 33
  • Frequency rank in raw corpus: 4059

Noun

  • Na wood wey dem dey use take set fire to take cook.
  • I dey go farm go fetch firewood.  — Egbokhare_2020. I am off to fetch firewood from the farm.)
  • Dem go find firewood, go for bush,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__66, They went inside the bush in search of firewood.)
  • Ezinma go out bring some stick from the big bundle of firewood.  — (katakata__218. Ezinma exctracted one from the bunch of firewood.)
  • Abi make I tie di firewood with wrapper for my back because one big woman from G.R.A. don come live for Endurance Villa for Promise Road.  — (deuber__2776. To prove that a wealthy woman now lives in Endurance Villa by Promise Road, should I tie firewood with wrapper on my back?)

Related Form

Synonyms

Translations

  • English: fuel wood