fit

Naija

Etymology

From: English fit

Pronunciation

  • fît

Play Play

Verb

  1. Make person get power or sabisense to do someting.
    • I fit cook yam.  — ( I can cook yam.)
    • I go fit help yellow house win for di relay if na better field dem use.  — (I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.
  2. Make cloth, position or someting dey alright for person.
    • Oga me I dey go know di one wey fit you.  — (NST_cleaned__26299, I wish to find out the outfit that suits you sir.)
    • But me wey get my body know di cloth wey go fit me.  — (I know the type of outfit that suits me.)
    • Dis chairmo position fit me no be small.  — (The position as a chairman perfectly suits me.)

Synonyms

Translations
  • English: can, fit, appropriate

Adjective

  • E don dey fit.  — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__196, He is now fit.)

Synonym

strong

Translation

English: fit