Difference between revisions of "fit"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
* Frequency in raw corpus: 17571 | * Frequency in raw corpus: 17571 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 30 | * Frequency rank in raw corpus: 30 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 12:32, 25 May 2021
Naija
Etymology
From: English fit
Pronunciation
- fît
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 389
- Frequency rank in NSC treebank: 48
- Frequency in raw corpus: 17571
- Frequency rank in raw corpus: 30
Verb
Transitive
- Na make cloth, position abi someting dey right for person.
- Oga me I dey go know di one wey fit you. — (NST_cleaned__26299. I wish to find out the outfit that suits you sir.)
- But me wey get my body know di cloth wey go fit me. — (NSC_Legbeti_2021. I know the type of outfit that suits me.)
- De go know di one wey fit you. — (NST_cleaned__26299. They will know the outfit that suits you)
- Ehen so na di one wey fit you na im de go give you if you go our hospital go te~, go test yoursef. — (BEN_07_Child-Spacing_DG__97, Ehen, so that the one that fits you, that they will give you if you go to our hospital to go and te-... test yourself.)
Modal Verb
- Na make person get power to do someting.
- I fit cook yam. — Egbokhare_2020. I can cook yam.)
- I go fit help yellow house win for de relay if na better field dem use. — NSC_Legbeti_2021. I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.
Synonyms
Translations
- English: fitness, competence
Adjective
- Na when person strong kakaraka
- E don dey fit. — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__196, He is fit.)
Synonym
Translation
English: fit