Difference between revisions of "fit"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-fit.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fit.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fit.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fit.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 389
 
* Frequency rank in NSC treebank: 48
 
* Frequency in raw corpus: 17571
 
* Frequency rank in raw corpus: 30
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 18:08, 6 July 2021

Naija

Etymology

From: English fit

Pronunciation

  • fît


Verb

Transitive

  • Na make cloth, position abi someting dey right for person.
  • Oga me I dey go know di one wey fit you.  — (NST_cleaned__26299. I wish to find out the outfit that suits you sir.)
  • But me wey get my body know di cloth wey go fit me.  — (NSC_Legbeti_2021. I know the type of outfit that suits me.)
  • De go know di one wey fit you.  — (NST_cleaned__26299. They will know the outfit that suits you)
  • Ehen so na di one wey fit you na im de go give you if you go our hospital go te-, go test yoursef.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__97, Ehen, so that the one that fits you, that they will give you if you go to our hospital to go and te-... test yourself.)

Modal Verb

  • Na make person get power to do someting.
  • I fit cook yam.  — Egbokhare_2020. I can cook yam.)
  • I go fit help yellow house win for de relay if na better field dem use.  — NSC_Legbeti_2021. I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.

Synonyms

Translations

  • English: fitness, competence

Adjective

  • E don dey fit.  — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__196, He is fit.)

Synonym

kajad

Translation

English: fit