Difference between revisions of "fit"
(→Verb) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make person get power to do someting. | |
− | #:* {{ux|dv|I '''fit''' cook yam.| | + | #:* {{ux|dv|I '''fit''' cook yam.|( I can cook yam.)}} |
− | #:* {{ux|dv|I go '''fit''' help yellow house win for | + | #:* {{ux|dv|I go '''fit''' help yellow house win for di relay if na better field dem use.|(I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.}} |
# Make cloth, position or someting dey alright for person. | # Make cloth, position or someting dey alright for person. | ||
#:* {{ux|dv| Oga me I dey go know di one wey '''fit''' you. |(NST_cleaned__26299, I wish to find out the outfit that suits you sir.)}} | #:* {{ux|dv| Oga me I dey go know di one wey '''fit''' you. |(NST_cleaned__26299, I wish to find out the outfit that suits you sir.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| But me wey get my body know di cloth wey go '''fit''' me. |( | + | #:* {{ux|dv| But me wey get my body know di cloth wey go '''fit''' me. |(I know the type of outfit that suits me.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Dis [[chairmo]] position '''fit''' me no be small. |( | + | #:* {{ux|dv|Dis [[chairmo]] position '''fit''' me no be small. |(The position as a chairman perfectly suits me.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 11:30, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English fit
Pronunciation
- fît
Verb
- Make person get power to do someting.
- I fit cook yam. — ( I can cook yam.)
- I go fit help yellow house win for di relay if na better field dem use. — (I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.
- Make cloth, position or someting dey alright for person.
- Oga me I dey go know di one wey fit you. — (NST_cleaned__26299, I wish to find out the outfit that suits you sir.)
- But me wey get my body know di cloth wey go fit me. — (I know the type of outfit that suits me.)
- Dis chairmo position fit me no be small. — (The position as a chairman perfectly suits me.)
Synonyms
Translations
- English: can, fit, appropriate
Adjective
- Na when person strong kakaraka.
- E don dey fit. — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__196, He is now fit.)
Synonym
Translation
English: fit