Difference between revisions of "fit"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
(5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* fît | * fît | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-fit.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-fit.m.ogg</sm2> |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make person get power or [[sabisense]] to do someting. | |
− | + | #:* {{ux|dv|I '''fit''' cook yam.|( I can cook yam.)}} | |
− | :* {{ux|dv|I '''fit''' cook yam.| | + | #:* {{ux|dv|I go '''fit''' help yellow house win for di relay if na better field dem use.|(I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.}} |
− | :* {{ux|dv|I go '''fit''' help yellow house win for | + | # Make cloth, position or someting dey alright for person. |
− | + | #:* {{ux|dv| Oga me I dey go know di one wey '''fit''' you. |(NST_cleaned__26299, I wish to find out the outfit that suits you sir.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| But me wey get my body know di cloth wey go '''fit''' me. |(I know the type of outfit that suits me.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Dis [[chairmo]] position '''fit''' me no be small. |(The position as a chairman perfectly suits me.)}} | |
− | + | ||
− | :* {{ux|dv| Oga me I dey go know di one wey '''fit''' you. |(NST_cleaned__26299 | ||
− | :* {{ux|dv| But me wey get my body know di cloth wey go '''fit''' me. |( | ||
− | :* {{ux|dv|Dis [[chairmo]] position '''fit''' me no be small. |( | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[size]] | * [[size]] | ||
=====Translations===== | =====Translations===== | ||
− | * English: ''fit'', ''appropriate'' | + | * English: ''can, fit'', ''appropriate'' |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * Na when person strong [[kakaraka]] | + | * Na when person strong [[kakaraka]]. |
− | :* {{ux|dv|E don dey '''fit'''. |(ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__196, He is fit.)}} | + | :* {{ux|dv|E don dey '''fit'''.|(ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__196, He is now fit.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[strong]] | [[strong]] | ||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''fit'' | English: ''fit'' |
Latest revision as of 11:16, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English fit
Pronunciation
- fît
Verb
- Make person get power or sabisense to do someting.
- I fit cook yam. — ( I can cook yam.)
- I go fit help yellow house win for di relay if na better field dem use. — (I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.
- Make cloth, position or someting dey alright for person.
- Oga me I dey go know di one wey fit you. — (NST_cleaned__26299, I wish to find out the outfit that suits you sir.)
- But me wey get my body know di cloth wey go fit me. — (I know the type of outfit that suits me.)
- Dis chairmo position fit me no be small. — (The position as a chairman perfectly suits me.)
Synonyms
Translations
- English: can, fit, appropriate
Adjective
- Na when person strong kakaraka.
- E don dey fit. — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__196, He is now fit.)
Synonym
Translation
English: fit