Difference between revisions of "fit"
(→Verb) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
* Make person get power to do someting. | * Make person get power to do someting. | ||
− | :* {{ux|dv|I '''fit''' cook yam.|Egbokhare_2020 | + | #:* {{ux|dv|I '''fit''' cook yam.|Egbokhare_2020, I can cook yam.)}} |
− | :* {{ux|dv|I go '''fit''' help yellow house win for de relay if na better field dem use.| | + | #:* {{ux|dv|I go '''fit''' help yellow house win for de relay if na better field dem use.|NSC_2021, I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.}} |
− | + | # Make cloth, position or someting dey alright for person. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Oga me I dey go know di one wey '''fit''' you. |(NST_cleaned__26299, I wish to find out the outfit that suits you sir.)}} | |
+ | #:* {{ux|dv| But me wey get my body know di cloth wey go '''fit''' me. |(NSC_2021, I know the type of outfit that suits me.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|Dis [[chairmo]] position '''fit''' me no be small. |(NSC_2021, The position as a chairman perfectly suits me.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[size]] | * [[size]] | ||
=====Translations===== | =====Translations===== | ||
− | * English: ''fit'', ''appropriate'' | + | * English: ''can, fit'', ''appropriate'' |
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 15:24, 11 July 2022
Naija
Etymology
From: English fit
Pronunciation
- fît
Verb
- Make person get power to do someting.
- I fit cook yam. — Egbokhare_2020, I can cook yam.)
- I go fit help yellow house win for de relay if na better field dem use. — NSC_2021, I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.
- Make cloth, position or someting dey alright for person.
- Oga me I dey go know di one wey fit you. — (NST_cleaned__26299, I wish to find out the outfit that suits you sir.)
- But me wey get my body know di cloth wey go fit me. — (NSC_2021, I know the type of outfit that suits me.)
- Dis chairmo position fit me no be small. — (NSC_2021, The position as a chairman perfectly suits me.)
Synonyms
Translations
- English: can, fit, appropriate
Adjective
- Na when person strong kakaraka.
- E don dey fit. — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__196, He is fit.)
Synonym
Translation
English: fit