Difference between revisions of "fit"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
:* {{ux|dv|I '''fit''' cook yam.|Egbokhare_2020. I can cook yam.)}} | :* {{ux|dv|I '''fit''' cook yam.|Egbokhare_2020. I can cook yam.)}} | ||
:* {{ux|dv|I go '''fit''' help yellow house win for de relay if na better field dem use.|NSC_Legbeti_2021. I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.}} | :* {{ux|dv|I go '''fit''' help yellow house win for de relay if na better field dem use.|NSC_Legbeti_2021. I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.}} | ||
− | ====Translation==== | + | =====Translation===== |
English: ''can'' | English: ''can'' | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
Line 22: | Line 22: | ||
:* {{ux|dv|De go know di one wey '''fit''' you. |(NST_cleaned__26299. They will know the outfit that suits you)}} | :* {{ux|dv|De go know di one wey '''fit''' you. |(NST_cleaned__26299. They will know the outfit that suits you)}} | ||
:* {{ux|dv|Ehen so na di one wey '''fit''' you na im de go give you if you go our hospital go te-, go test yoursef. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__97, Ehen, so that the one that fits you, that they will give you if you go to our hospital to go and te-... test yourself.)}} | :* {{ux|dv|Ehen so na di one wey '''fit''' you na im de go give you if you go our hospital go te-, go test yoursef. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__97, Ehen, so that the one that fits you, that they will give you if you go to our hospital to go and te-... test yourself.)}} | ||
− | ====Synonyms==== | + | =====Synonyms===== |
* [[size]] | * [[size]] | ||
− | ====Translations==== | + | =====Translations===== |
* English: ''fit'', ''appropriate'' | * English: ''fit'', ''appropriate'' | ||
Revision as of 21:46, 15 July 2021
Naija
Etymology
From: English fit
Pronunciation
- fît
Verb
Modal Verb
- Make person get power to do someting.
- I fit cook yam. — Egbokhare_2020. I can cook yam.)
- I go fit help yellow house win for de relay if na better field dem use. — NSC_Legbeti_2021. I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.
Translation
English: can
Transitive
- Make cloth, position or someting dey alright for person.
- Oga me I dey go know di one wey fit you. — (NST_cleaned__26299. I wish to find out the outfit that suits you sir.)
- But me wey get my body know di cloth wey go fit me. — (NSC_Legbeti_2021. I know the type of outfit that suits me.)
- De go know di one wey fit you. — (NST_cleaned__26299. They will know the outfit that suits you)
- Ehen so na di one wey fit you na im de go give you if you go our hospital go te-, go test yoursef. — (BEN_07_Child-Spacing_DG__97, Ehen, so that the one that fits you, that they will give you if you go to our hospital to go and te-... test yourself.)
Synonyms
Translations
- English: fit, appropriate
Adjective
- Na when person strong kakaraka
- E don dey fit. — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__196, He is fit.)
Synonym
Translation
English: fit