Difference between revisions of "fit"

Line 18: Line 18:
 
====Transitive====
 
====Transitive====
 
* Make cloth, position or someting dey alright for person.
 
* Make cloth, position or someting dey alright for person.
:* {{ux|dv|Oga me I dey go know di one wey '''fit''' you. |(NST_cleaned__26299. I wish to find out the outfit that suits you sir.)}}
+
:* {{ux|dv| Oga me I dey go know di one wey '''fit''' you. |(NST_cleaned__26299. I wish to find out the outfit that suits you sir.)}}
:* {{ux|dv|But me wey get my body know di cloth wey go '''fit''' me. |(NSC_Legbeti_2021. I know the type of outfit that suits me.)}}
+
:* {{ux|dv| But me wey get my body know di cloth wey go '''fit''' me. |(NSC_Legbeti_2021. I know the type of outfit that suits me.)}}
:* {{ux|dv|De go know di one wey '''fit''' you. |(NST_cleaned__26299. They will know the outfit that suits you)}}
+
:* {{ux|dv|Dis [[chairmo]] position '''fit''' me no be small. |(NSC_2021, The position as a chairman perfectly suits me.)}}
:* {{ux|dv|Ehen so na di one wey '''fit''' you na im de go give you if you go our hospital go te-, go test yoursef. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__97, Ehen, so that the one that fits you, that they will give you if you go to our hospital to go and te-... test yourself.)}}
+
====Synonyms====
=====Synonyms=====
 
 
* [[size]]
 
* [[size]]
 
 
=====Translations=====
 
=====Translations=====
 
* English: ''fit'', ''appropriate''
 
* English: ''fit'', ''appropriate''

Revision as of 16:43, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English fit

Pronunciation

  • fît


Verb

Modal Verb

  • Make person get power to do someting.
  • I fit cook yam.  — Egbokhare_2020. I can cook yam.)
  • I go fit help yellow house win for de relay if na better field dem use.  — NSC_Legbeti_2021. I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.
Translation

English: can

Transitive

  • Make cloth, position or someting dey alright for person.
  • Oga me I dey go know di one wey fit you.  — (NST_cleaned__26299. I wish to find out the outfit that suits you sir.)
  • But me wey get my body know di cloth wey go fit me.  — (NSC_Legbeti_2021. I know the type of outfit that suits me.)
  • Dis chairmo position fit me no be small.  — (NSC_2021, The position as a chairman perfectly suits me.)

Synonyms

Translations
  • English: fit, appropriate

Adjective

  • E don dey fit.  — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__196, He is fit.)

Synonym

strong

Translation

English: fit