fit
Naija
Etymology
From: English fit
Pronunciation
- fît
Verb
- Make person get power to do someting.
- I fit cook yam. — Egbokhare_2020, I can cook yam.)
- I go fit help yellow house win for de relay if na better field dem use. — NSC_2021, I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.
- Make cloth, position or someting dey alright for person.
- Oga me I dey go know di one wey fit you. — (NST_cleaned__26299, I wish to find out the outfit that suits you sir.)
- But me wey get my body know di cloth wey go fit me. — (NSC_2021, I know the type of outfit that suits me.)
- Dis chairmo position fit me no be small. — (NSC_2021, The position as a chairman perfectly suits me.)
Synonyms
Translations
- English: can, fit, appropriate
Adjective
- Na when person strong kakaraka.
- E don dey fit. — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__196, He is fit.)
Synonym
Translation
English: fit