fit

Revision as of 16:24, 1 February 2021 by 102.89.1.69 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English fit

Pronunciation

  • fît


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 389
  • Frequency rank in NSC treebank: 48
  • Frequency in raw corpus: 17571
  • Frequency rank in raw corpus: 30

Translations

  • English: can

Verb

Transitive

  • Na make cloth, position abi someting dey right for person.
    • Oga me I dey go know di one wey fit you.  — (NST_cleaned__26299. I wish to find out the outfit that suits you sir.)
    • But me wey get my body know di cloth wey go fit me.  — (NSC_Legbeti_2021. I know the type of outfit that suits me.)
    • De go know di one wey fit you.  — (NST_cleaned__26299. They will know the outfit that suits you)
    • Ehen so na di one wey fit you na im de go give you if you go our hospital go te~, go test yoursef.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__97, Ehen, so that the one that fits you, that they will give you if you go to our hospital to go and te-... test yourself.)
  • Na make person get de ability to fit do someting.
    • I fit cook yam.  — Egbokhare_2020. I can cook yam.)
    • I go fit help yellow house win for de relay if na better field dem use.  — NSC_Legbeti_2021. I can lead Yellow house to victory in the relay race if the track is good.

Intransitive

  • Na when person strong reach someting.
    • E don dey fit.  — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__196, He is fit.)
    • I say I go fit.  — (ABJ_GWA_12_Accident_MG__120, I said I will.)

Synonyms

Translations

  • English: fitness, competence