flex

Naija

Alternative Form

  • Fles

Etymology

  • From English flex

Pronunciation

  • flɛ́ks

Play Play

Verb

  • Make person or people do wetin sweet am for body.
  • Our new Oga carry us go flex yesterday  — (NSC_Legbeti_2021, Our boss took us out yesterday to have some great time.)
  • Make we go flex for dat bar near your house.  — (NSC_Legbeti_2021. Let's go and drink in the bar close to your house.)

Synonym

Translation

  • English: celebrate, enjoy