Difference between revisions of "follow"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
Borrowed from English follow | Borrowed from English follow |
Revision as of 17:04, 15 August 2020
Naija
Etymology
Borrowed from English follow
Pronunciation
- fɔ́lò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 96
- Frequency rank in NSC treebank: 142
- Frequency in raw corpus: 3486
- Frequency rank in raw corpus: 109
The word is used more in written texts than orally.
Verb
follow: to obey wetin law talk, follow person go somewhere, after something/someone,to come after person for age,believe person con dey serve am,to be part of something,come after something,go with
- to obey wetin law talk (frequency:Inf)
- Di gumbody country dem go make sure sey office wey concern pikin matter go follow di rule. — no translation
- And follow wetin Bible dey talk. — (jw__1405, __no translation__)
- Na im dey follow me for house. — no translation
- follow person go somewhere(frequency:155)
- Wheder im papa and mama or any oder person follow am or not, e must get correct protection. — no translation
- Dem ready to follow am, — (jw__6712, __no translation__)
- to come after person for age(frequency:154)
- E dey Follow me for back. — (He is younger than me.)
- believe person/ting con dey serve am (frequency:71)
- We dey try to follow Jesus, — (jw__39279, __no translation__)
- Follow. — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__116, Follow, Hhm.)
- to be part of something (frequency:12)
- Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report. — (bbc__99058, __no translation__)
- Even pikin dem wit autism follow. — (bbc__47566, __no translation__)
- If to say Chima follow, e, e for... — (NST_cleaned__38602, __no translation__)
- I dey bumper dey follow am. — (ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__12, I am following it closely.)
- come after something (frequency:30)
- Den some of di reactions wey follow. — (bbc__30056, __no translation__)
- go with (frequency:21)
- Follow am.’ But Ruth tell am sey: ‘Lai lai, I no go leave you. — (jw__2664, __no translation__)
- Follow am, look deir face well o. — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)
- understand(frequency:Inf)
- Shey you dey follow wetin she dey teach — (Hope you understand what she is teaching__)
- Everything wey I teach e follow am — (Everything I taught, he/she understood.)
Derived forms
Synonyms
- allow 0.56 1182, listen 0.55 505, obey 0.52 375, understand 0.46 1148, praise 0.46 576.
Translations
- English: conform, accompany, after something/someone