Difference between revisions of "follow"

Line 23: Line 23:
 
# to obey wetin law talk (frequency:Inf)
 
# to obey wetin law talk (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem go make sure sey office wey concern pikin matter go '''follow''' di rule.|no translation}}
 
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem go make sure sey office wey concern pikin matter go '''follow''' di rule.|no translation}}
#: {{ux|dv|And '''follow''' wetin Bible dey talk. |(jw__1405, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|And '''follow''' wetin Bible dey talk. |(jw__1405, And obey what the Bible says.)}}
#: {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|no translation}}
 
 
# follow person go somewhere(frequency:155)
 
# follow person go somewhere(frequency:155)
#: {{ux|dv|Wheder im papa and mama or any oder person '''follow''' am or not, e must get correct protection.|no translation}}
+
#: {{ux|dv|Wheder im papa and mama or any oder person '''follow''' am or not, e must get correct protection.|Whether his father and mother or any other person accompanies him or not, he must have adequate protection}}
#: {{ux|dv|Dem ready to '''follow''' am, |(jw__6712, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Dem ready to '''follow''' am, |(jw__6712, __ They are ready to accompany him/her__)}}
 
# to come after person for age(frequency:154)
 
# to come after person for age(frequency:154)
 +
#: {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|He/she is younger than I am in age}}
 
#: {{ux|dv| E dey '''Follow''' me for back. |(He is younger than me.)}}
 
#: {{ux|dv| E dey '''Follow''' me for back. |(He is younger than me.)}}
 
# believe person/ting con dey serve am (frequency:71)
 
# believe person/ting con dey serve am (frequency:71)
#: {{ux|dv|We dey try to '''follow''' Jesus, |(jw__39279, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv| We dey try to '''follow''' Jesus, |(jw__39279, __ We are trying to serve Jesus__)}}
#: {{ux|dv|'''Follow'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__116, Follow, Hhm.)}}
+
#: {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God u go '''follow'''. |(Choose whether you will serve gods or God)}}
 
# to be part of something (frequency:12)
 
# to be part of something (frequency:12)
#: {{ux|dv|Wetin Oti tok '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Wetin Oti tok '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, __What Oti said, is is part of what is written in the report __)}}
#: {{ux|dv|Even pikin dem wit autism '''follow'''. |(bbc__47566, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Even pikin dem wit autism '''follow'''. |(bbc__47566, __Even the children with autism are part of it__)}}
#: {{ux|dv|If to say Chima '''follow''', e, e for... |(NST_cleaned__38602, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|If to say Chima '''follow''', e, e for... |(NST_cleaned__38602, __If Chima had been part of it, he would have...__)}}
#: {{ux|dv|I dey bumper dey '''follow''' am. |(ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__12, I am following it closely.)}}
 
 
# come after something (frequency:30)
 
# come after something (frequency:30)
#: {{ux|dv|Den some of di reactions wey '''follow'''. |(bbc__30056, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Den some of di reactions wey '''follow'''. |(bbc__30056, __Then, some of the reactions that come after...__)}}
 
# go with (frequency:21)
 
# go with (frequency:21)
#: {{ux|dv|'''Follow''' am.’ But Ruth tell am sey: ‘Lai lai, I no go leave you. |(jw__2664, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|'''Follow''' am.’ But Ruth tell am sey: ‘Lai lai, I no go leave you. |(jw__2664, __ Go with him/her. But Ruth told him/her that, 'never, I will not leave you'__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)}}
 
# understand(frequency:Inf)
 
# understand(frequency:Inf)

Revision as of 19:50, 15 August 2020

Naija

Etymology

Borrowed from English follow

Pronunciation

  • fɔ́lò


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 142
  • Frequency in raw corpus: 3486
  • Frequency rank in raw corpus: 109

The word is used more in written texts than orally.


Verb

follow: to obey wetin law talk, follow person go somewhere, after something/someone,to come after person for age,believe person con dey serve am,to be part of something,come after something,go with


  1. to obey wetin law talk (frequency:Inf)
    Di gumbody country dem go make sure sey office wey concern pikin matter go follow di rule.  — no translation
    And follow wetin Bible dey talk.  — (jw__1405, And obey what the Bible says.)
  2. follow person go somewhere(frequency:155)
    Wheder im papa and mama or any oder person follow am or not, e must get correct protection.  — Whether his father and mother or any other person accompanies him or not, he must have adequate protection
    Dem ready to follow am,  — (jw__6712, __ They are ready to accompany him/her__)
  3. to come after person for age(frequency:154)
    Na im dey follow me for house.  — He/she is younger than I am in age
    E dey Follow me for back.  — (He is younger than me.)
  4. believe person/ting con dey serve am (frequency:71)
    We dey try to follow Jesus,  — (jw__39279, __ We are trying to serve Jesus__)
    Choose wheder na juju abi God u go follow.  — (Choose whether you will serve gods or God)
  5. to be part of something (frequency:12)
    Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report.  — (bbc__99058, __What Oti said, is is part of what is written in the report __)
    Even pikin dem wit autism follow.  — (bbc__47566, __Even the children with autism are part of it__)
    If to say Chima follow, e, e for...  — (NST_cleaned__38602, __If Chima had been part of it, he would have...__)
  6. come after something (frequency:30)
    Den some of di reactions wey follow.  — (bbc__30056, __Then, some of the reactions that come after...__)
  7. go with (frequency:21)
    Follow am.’ But Ruth tell am sey: ‘Lai lai, I no go leave you.  — (jw__2664, __ Go with him/her. But Ruth told him/her that, 'never, I will not leave you'__)
    Follow am, look deir face well o.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)
  8. understand(frequency:Inf)
    Shey you dey follow wetin she dey teach  — (Hope you understand what she is teaching__)
    Everything wey I teach e follow am  — (Everything I taught, he/she understood.)

Derived forms

Synonyms

  • allow 0.56 1182, listen 0.55 505, obey 0.52 375, understand 0.46 1148, praise 0.46 576.

Translations

  • English: conform, accompany, after something/someone