Difference between revisions of "follow"

Line 23: Line 23:
 
#: {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)}}
 
# come after something  
 
# come after something  
#: {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|He/she is younger than I am in age}}
+
#: {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|Ajede 2020, He/she is younger than I am in age}}
#: {{ux|dv| E dey '''Follow''' me for back. |(He is younger than me.)}}
 
 
#: {{ux|dv|Den some of di reactions wey '''follow'''. |(bbc__30056, __Then, some of the reactions that come after...__)}}
 
#: {{ux|dv|Den some of di reactions wey '''follow'''. |(bbc__30056, __Then, some of the reactions that come after...__)}}
 
# Waka with person
 
# Waka with person
Line 30: Line 29:
 
#: {{ux|dv|Dem ready to '''follow''' am, |(jw__6712, __ They are ready to accompany him/her__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem ready to '''follow''' am, |(jw__6712, __ They are ready to accompany him/her__)}}
 
# to obey wetin law talk  
 
# to obey wetin law talk  
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem go make sure sey office wey concern pikin matter go '''follow''' di rule.|no translation}}
 
 
#: {{ux|dv|And '''follow''' wetin Bible dey talk. |(jw__1405, And obey what the Bible says.)}}
 
#: {{ux|dv|And '''follow''' wetin Bible dey talk. |(jw__1405, And obey what the Bible says.)}}
 
# believe person/ting con dey serve am
 
# believe person/ting con dey serve am
#: {{ux|dv| We dey try to '''follow''' Jesus, |(jw__39279, __ We are trying to serve Jesus__)}}
+
#: {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God u go '''follow'''. |( Ajede 2020, Choose whether you will serve gods or God)}}
#: {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God u go '''follow'''. |(Choose whether you will serve gods or God)}}
 
 
# to be part of something  
 
# to be part of something  
 
#: {{ux|dv|Wetin Oti tok '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, __What Oti said, is is part of what is written in the report __)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin Oti tok '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, __What Oti said, is is part of what is written in the report __)}}
Line 40: Line 37:
 
#: {{ux|dv|If to say Chima '''follow''', e, e for... |(NST_cleaned__38602, __If Chima had been part of it, he would have...__)}}
 
#: {{ux|dv|If to say Chima '''follow''', e, e for... |(NST_cleaned__38602, __If Chima had been part of it, he would have...__)}}
 
# understand something
 
# understand something
#: {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach |(Hope you understand what she is teaching__)}}
+
#: {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach |Ajede 2020, (Hope you understand what she is teaching__)}}
#: {{ux|dv| Everything wey I teach e '''follow''' am |(Everything I taught, he/she understood.)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 07:23, 6 October 2020

Naija

Etymology

From English follow

Pronunciation

  • fɔ́lò


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 142
  • Frequency in raw corpus: 3486
  • Frequency rank in raw corpus: 109

Definition

join person go or do something

Verb

  1. go with person
    Follow am.’ But Ruth tell am sey: ‘Lai lai, I no go leave you.  — (jw__2664, __ Go with him/her. But Ruth told him/her that, 'never, I will not leave you'__)
    Follow am, look deir face well o.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)
  2. come after something
    Na im dey follow me for house.  — Ajede 2020, He/she is younger than I am in age
    Den some of di reactions wey follow.  — (bbc__30056, __Then, some of the reactions that come after...__)
  3. Waka with person
    Wheder im papa and mama or any oder person follow am or not, e must get correct protection.  — Whether his father and mother or any other person accompanies him or not, he must have adequate protection
    Dem ready to follow am,  — (jw__6712, __ They are ready to accompany him/her__)
  4. to obey wetin law talk
    And follow wetin Bible dey talk.  — (jw__1405, And obey what the Bible says.)
  5. believe person/ting con dey serve am
    Choose wheder na juju abi God u go follow.  — ( Ajede 2020, Choose whether you will serve gods or God)
  6. to be part of something
    Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report.  — (bbc__99058, __What Oti said, is is part of what is written in the report __)
    Even pikin dem wit autism follow.  — (bbc__47566, __Even the children with autism are part of it__)
    If to say Chima follow, e, e for...  — (NST_cleaned__38602, __If Chima had been part of it, he would have...__)
  7. understand something
    Shey you dey follow wetin she dey teach  — Ajede 2020, (Hope you understand what she is teaching__)

Derived forms

followcome

Synonyms

  • allow 0.56 1182, listen 0.55 505, obey 0.52 375, understand 0.46 1148, praise 0.46 576.

Translations

  • English: conform, accompany, after something/someone