Difference between revisions of "follow"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | follow: | + | follow: to obey wetin law talk, follow person go somewhere, after something/someone,to come after person for age,believe person con dey serve am,to be part of something,come after something,go with |
Revision as of 16:21, 15 August 2020
Naija
Alternative forms
- allow 0.56 1182, listen 0.55 505, obey 0.52 375, enjoy 0.50 843, respect 0.48 756, understand 0.46 1148, praise 0.46 576, encourage 0.45 369, push 0.45 337
Etymology
Borrowed from English follow
Pronunciation
- fɔ́lò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 96
- Frequency rank in NSC treebank: 142
- Frequency in raw corpus: 3486
- Frequency rank in raw corpus: 109
The word is used more in written texts than orally.
Verb
follow: to obey wetin law talk, follow person go somewhere, after something/someone,to come after person for age,believe person con dey serve am,to be part of something,come after something,go with
- to obey wetin law talk (frequency:Inf)
- Dem no dey fear Jehovah or follow im law. — (jw__11425, __no translation__)
- Di gumbody country dem go make sure sey office wey concern pikin matter go follow di rule. — no translation
- And follow wetin Bible dey talk. — (jw__1405, __no translation__)
- Na im dey follow me for house. — no translation
- follow person go somewhere(frequency:155)
- Wheder im papa and mama or any oder person follow am or not, e must get correct protection. — no translation
- Dem ready to follow am, — (jw__6712, __no translation__)
- to come after person for age(frequency:154)
- Follow the boy. — (JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__100, Go with the boy.)
- Follow my mind, — (jw__10717, __no translation__)
- believe person con dey serve am (frequency:71)
- We dey try to follow Jesus, — (jw__39279, __no translation__)
- Follow. — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__116, Follow, Hhm.)
- No be you follow dem chop am? — (LAG_38_Elections_DG__8, Did you not join them to embezzle it ?)
- to be part of something (frequency:12)
- Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report. — (bbc__99058, __no translation__)
- Even pikin dem wit autism follow. — (bbc__47566, __no translation__)
- If to say Chima follow, e, e for... — (NST_cleaned__38602, __no translation__)
- I dey bumper dey follow am. — (ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__12, I am following it closely.)
- You better dey follow di vow. — (KAD_04_Indian-Movies_DG__44, You better be following the vow.)
- come after something (frequency:30)
- Follow am, look deir face well o. — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)
- Den some of di reactions wey follow. — (bbc__30056, __no translation__)
- And show dem the best way to follow. — (jw__1452, __no translation__)
- go with (frequency:21)
- Follow am.’ But Ruth tell am sey: ‘Lai lai, I no go leave you. — (jw__2664, __no translation__)
- Follow am, look deir face well o. — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)
Derived forms
Synonyms
- allow 0.56 1182, listen 0.55 505, obey 0.52 375, enjoy 0.50 843, respect 0.48 756, understand 0.46 1148, praise 0.46 576, encourage 0.45 369, push 0.45 337
Antonyms
- allow 0.56 1182, listen 0.55 505, obey 0.52 375, enjoy 0.50 843, respect 0.48 756, understand 0.46 1148, praise 0.46 576, encourage 0.45 369, push 0.45 337
Translations
- English: conform, accompany, after something/someone