follow

Naija

Etymology

Borrowed from English follow

Pronunciation

  • fɔ́lò


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 142
  • Frequency in raw corpus: 3486
  • Frequency rank in raw corpus: 109

The word is used more in written texts than orally.


Verb

follow: to obey wetin law talk, follow person go somewhere, after something/someone,to come after person for age,believe person con dey serve am,to be part of something,come after something,go with


  1. to obey wetin law talk (frequency:Inf)
    Di gumbody country dem go make sure sey office wey concern pikin matter go follow di rule.  — no translation
    And follow wetin Bible dey talk.  — (jw__1405, __no translation__)
    Na im dey follow me for house.  — no translation
  2. follow person go somewhere(frequency:155)
    Wheder im papa and mama or any oder person follow am or not, e must get correct protection.  — no translation
    Dem ready to follow am,  — (jw__6712, __no translation__)
  3. to come after person for age(frequency:154)
    E dey Follow me for back.  — (He is younger than me.)
  4. believe person/ting con dey serve am (frequency:71)
    We dey try to follow Jesus,  — (jw__39279, __no translation__)
    Follow.  — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__116, Follow, Hhm.)
  5. to be part of something (frequency:12)
    Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report.  — (bbc__99058, __no translation__)
    Even pikin dem wit autism follow.  — (bbc__47566, __no translation__)
    If to say Chima follow, e, e for...  — (NST_cleaned__38602, __no translation__)
    I dey bumper dey follow am.  — (ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__12, I am following it closely.)
  6. come after something (frequency:30)
    Den some of di reactions wey follow.  — (bbc__30056, __no translation__)
  7. go with (frequency:21)
    Follow am.’ But Ruth tell am sey: ‘Lai lai, I no go leave you.  — (jw__2664, __no translation__)
    Follow am, look deir face well o.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)
  8. understand(frequency:Inf)
    Shey you dey follow wetin she dey teach  — (Hope you understand what she is teaching__)
    Everything wey I teach e follow am  — (Everything I taught, he/she understood.)

Derived forms

Synonyms

  • allow 0.56 1182, listen 0.55 505, obey 0.52 375, understand 0.46 1148, praise 0.46 576.

Translations

  • English: conform, accompany, after something/someone