follow
Naija
Etymology
Borrowed from English follow
Pronunciation
- fɔ́lò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 96
- Frequency rank in NSC treebank: 142
- Frequency in raw corpus: 3486
- Frequency rank in raw corpus: 109
The word is used more in written texts than orally.
Verb
follow: to obey wetin law talk, follow person go somewhere, after something/someone,to come after person for age,believe person con dey serve am,to be part of something,come after something,go with
- to obey wetin law talk (frequency:Inf)
- Di gumbody country dem go make sure sey office wey concern pikin matter go follow di rule. — no translation
- And follow wetin Bible dey talk. — (jw__1405, And obey what the Bible says.)
- follow person go somewhere(frequency:155)
- Wheder im papa and mama or any oder person follow am or not, e must get correct protection. — Whether his father and mother or any other person accompanies him or not, he must have adequate protection
- Dem ready to follow am, — (jw__6712, __ They are ready to accompany him/her__)
- to come after person for age(frequency:154)
- Na im dey follow me for house. — He/she is younger than I am in age
- E dey Follow me for back. — (He is younger than me.)
- believe person/ting con dey serve am (frequency:71)
- We dey try to follow Jesus, — (jw__39279, __ We are trying to serve Jesus__)
- Choose wheder na juju abi God u go follow. — (Choose whether you will serve gods or God)
- to be part of something (frequency:12)
- Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report. — (bbc__99058, __What Oti said, is is part of what is written in the report __)
- Even pikin dem wit autism follow. — (bbc__47566, __Even the children with autism are part of it__)
- If to say Chima follow, e, e for... — (NST_cleaned__38602, __If Chima had been part of it, he would have...__)
- come after something (frequency:30)
- Den some of di reactions wey follow. — (bbc__30056, __Then, some of the reactions that come after...__)
- go with (frequency:21)
- Follow am.’ But Ruth tell am sey: ‘Lai lai, I no go leave you. — (jw__2664, __ Go with him/her. But Ruth told him/her that, 'never, I will not leave you'__)
- Follow am, look deir face well o. — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)
- understand(frequency:Inf)
- Shey you dey follow wetin she dey teach — (Hope you understand what she is teaching__)
- Everything wey I teach e follow am — (Everything I taught, he/she understood.)
Derived forms
Synonyms
- allow 0.56 1182, listen 0.55 505, obey 0.52 375, understand 0.46 1148, praise 0.46 576.
Translations
- English: conform, accompany, after something/someone