follow

Naija

Etymology

Borrowed from English follow

Pronunciation

  • fɔ́lò


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 142
  • Frequency in raw corpus: 3486
  • Frequency rank in raw corpus: 109

The word is used more in written texts than orally.


Usage

Definition

Verb

  1. come after something
    Na im dey follow me for house.  — He/she is younger than I am in age
    E dey Follow me for back.  — (He is younger than me.)
    Den some of di reactions wey follow.  — (bbc__30056, __Then, some of the reactions that come after...__)
  2. follow person go somewhere
    Wheder im papa and mama or any oder person follow am or not, e must get correct protection.  — Whether his father and mother or any other person accompanies him or not, he must have adequate protection
    Dem ready to follow am,  — (jw__6712, __ They are ready to accompany him/her__)
  3. to obey wetin law talk
    Di gumbody country dem go make sure sey office wey concern pikin matter go follow di rule.  — no translation
    And follow wetin Bible dey talk.  — (jw__1405, And obey what the Bible says.)
  4. believe person/ting con dey serve am
    We dey try to follow Jesus,  — (jw__39279, __ We are trying to serve Jesus__)
    Choose wheder na juju abi God u go follow.  — (Choose whether you will serve gods or God)
  5. to be part of something
    Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report.  — (bbc__99058, __What Oti said, is is part of what is written in the report __)
    Even pikin dem wit autism follow.  — (bbc__47566, __Even the children with autism are part of it__)
    If to say Chima follow, e, e for...  — (NST_cleaned__38602, __If Chima had been part of it, he would have...__)
  6. go with person
    Follow am.’ But Ruth tell am sey: ‘Lai lai, I no go leave you.  — (jw__2664, __ Go with him/her. But Ruth told him/her that, 'never, I will not leave you'__)
    Follow am, look deir face well o.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)
  7. understand something
    Shey you dey follow wetin she dey teach  — (Hope you understand what she is teaching__)
    Everything wey I teach e follow am  — (Everything I taught, he/she understood.)

Derived forms

followcome

Synonyms

  • allow 0.56 1182, listen 0.55 505, obey 0.52 375, understand 0.46 1148, praise 0.46 576.

Translations

  • English: conform, accompany, after something/someone