follow
Naija
Etymology
From English follow
Pronunciation
- fɔ́lò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 96
- Frequency rank in NSC treebank: 142
- Frequency in raw corpus: 3486
- Frequency rank in raw corpus: 109
Definition
join person go or do something
Verb
- go with person
- Follow am, look deir face well o. — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Follow him and look at their faces well.)
- come after something
- Na im dey follow me for house. — Ajede 2020, He/she is younger than I am in age
- Den some of di reactions wey follow. — (bbc__30056, __Then, some of the reactions that come after...__)
- Waka with person
- Wheder im papa and mama or any oder person follow am or not, e must get correct protection. — Whether his father and mother or any other person accompanies him or not, he must have adequate protection
- Dem ready to follow am, — (jw__6712, __ They are ready to accompany him/her__)
- to obey wetin law talk
- And follow wetin Bible dey talk. — (jw__1405, And obey what the Bible says.)
- believe person/ting con dey serve am
- Choose wheder na juju abi God u go follow. — ( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve gods or God)
- to be part of something
- Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report. — (bbc__99058, __What Oti said, is is part of what is written in the report __)
- Even pikin dem wit autism follow. — (bbc__47566, __Even the children with autism are part of it__)
- If to say Chima follow, e, e for... — (NST_cleaned__38602, __If Chima had been part of it, he would have...__)
- understand something
- Shey you dey follow wetin she dey teach — NSC_Ajede_2020, (Hope you understand what she is teaching__)
Derived forms
Synonyms
- listen 0.55 505, obey 0.52 375, understand 0.46 1148
Translations
- English: conform, accompany, understand, listen