followfollow

Naija

Alternative form

Etymology

From: English follow

Pronunciation

  • fòlòfóló

Play Play

Noun

  1. Wetin dey happen wey be sey person too dey gumgum person where de dey go.
    • Na only followfollow many people wey dey go church nowadays dey do.  — (Too many people go to church just because another person is going.)
  2. Sey person no get im own mind to do something.
    • Dem don reason us sey we dey do followfollow. So de go just come give one person money tell am make e dey speak grammar give us, so dat we no go ask dem question.  —  (They have figured us out that most of us are gullible. So they will just give one person some funds and tell the person to confuse us with plenty words, so that we will not question them.)

Adjective

  • Make person too dey gumgum person where de dey go.
  • You be followfollow.  — (You blindly follow people.)

Verb

  • Make person too dey gumgum person where de dey go.
  • Love dey fit make woman wey hold im side to dey followfollow one mumu guy.  — (Love can make a well assured person become obsessed with a silly person.)

Translations

  • English: follow sheepishly