Difference between revisions of "followfollow"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Na make person no get mind of im own.
 
* Na make person no get mind of im own.
#
+
#:* {{ux|dv|You be '''followfollow'''.|Egbokhare_2020. You blindly follow people.)}}
#: {{ux|dv|You be '''followfollow'''.|Egbokhare_2020. )}}
+
#:* {{ux|dv|Na only '''followfollow''' many people wey dey go church nowadays dey do. |NSC_Legbeti_2021. Too many people go to church blindly.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|Love dey cause '''followfollow'''.|(NSC_Legbeti_2021. Love can be blinding.)}}
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
*  
 
 
 
====Antonyms====
 
*  
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to follow sheepishly,  not to have a mind of one's own
+
* English: ''follow sheepishly''

Revision as of 17:16, 2 February 2021

Naija

Etymology

From: English followfollow

Pronunciation

  • fɔ̀lɔ̀fɔ́ló

Play Play

Noun

  • Na make person no get mind of im own.
    • You be followfollow.  — Egbokhare_2020. You blindly follow people.)
    • Na only followfollow many people wey dey go church nowadays dey do.  — NSC_Legbeti_2021. Too many people go to church blindly.)
    • Love dey cause followfollow.  — (NSC_Legbeti_2021. Love can be blinding.)

Translations

  • English: follow sheepishly