Difference between revisions of "followfollow"

Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''followfollow''
+
From: English ''follow''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 12: Line 12:
 
* Na make person no get mind of im own.
 
* Na make person no get mind of im own.
 
:* {{ux|dv|You be '''followfollow'''.|Egbokhare_2020. You blindly follow people.)}}
 
:* {{ux|dv|You be '''followfollow'''.|Egbokhare_2020. You blindly follow people.)}}
:* {{ux|dv|Na only '''followfollow''' many people wey dey go church nowadays dey do. |NSC_Legbeti_2021. Too many people go to church blindly.)}}
+
:* {{ux|dv|Na only '''followfollow''' many people wey dey go church nowadays dey do. |NSC_Legbeti_2021. Too many people go to church blindly nowadays.)}}
:* {{ux|dv|Love dey cause '''followfollow'''.|(NSC_Legbeti_2021. Love can be blinding.)}}
+
:* {{ux|dv|Love dey fit make woman wey hold im side to dey '''followfollow''' one mumu guy.|(NSC_Legbeti_2021. Love can be blind.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''follow sheepishly''
 
* English: ''follow sheepishly''

Revision as of 14:19, 5 February 2021

Naija

Etymology

From: English follow

Pronunciation

  • fɔ̀lɔ̀fɔ́ló

Play Play

Noun

  • Na make person no get mind of im own.
  • You be followfollow.  — Egbokhare_2020. You blindly follow people.)
  • Na only followfollow many people wey dey go church nowadays dey do.  — NSC_Legbeti_2021. Too many people go to church blindly nowadays.)
  • Love dey fit make woman wey hold im side to dey followfollow one mumu guy.  — (NSC_Legbeti_2021. Love can be blind.)

Translations

  • English: follow sheepishly