Difference between revisions of "followfollow"

Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na make person no get mind of im own.
+
* Person wey too dey gum gum person where de dey go.
 
:* {{ux|dv|You be '''followfollow'''.|Egbokhare_2020. You blindly follow people.)}}
 
:* {{ux|dv|You be '''followfollow'''.|Egbokhare_2020. You blindly follow people.)}}
 
:* {{ux|dv|Na only '''followfollow''' many people wey dey go church nowadays dey do. |NSC_Legbeti_2021. Too many people go to church blindly nowadays.)}}
 
:* {{ux|dv|Na only '''followfollow''' many people wey dey go church nowadays dey do. |NSC_Legbeti_2021. Too many people go to church blindly nowadays.)}}

Revision as of 12:42, 25 May 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From: English follow

Pronunciation

  • fɔ̀lɔ̀fɔ́ló

Play Play

Noun

  • Person wey too dey gum gum person where de dey go.
  • You be followfollow.  — Egbokhare_2020. You blindly follow people.)
  • Na only followfollow many people wey dey go church nowadays dey do.  — NSC_Legbeti_2021. Too many people go to church blindly nowadays.)
  • Love dey fit make woman wey hold im side to dey followfollow one mumu guy.  — (NSC_Legbeti_2021. Love can be blind.)

Translations

  • English: follow sheepishly