Difference between revisions of "followfollow"

Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Person wey too dey [[gumgum]] person where de dey go.
+
* Wetin dey happen wey be sey person too dey [[gumgum]] person where de dey go.
:* {{ux|dv|Na only '''followfollow''' many people wey dey go church nowadays dey do. |NSC_Legbeti_2021, Too many people go to church just because another person is going.)}}
+
:* {{ux|dv|Na only '''followfollow''' many people wey dey go church nowadays dey do. |NSC__2021, Too many people go to church just because another person is going.)}}
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
Line 20: Line 20:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
*Make person too dey [[gumgum]] person where de dey go.
 
*Make person too dey [[gumgum]] person where de dey go.
:* {{ux|dv|Love dey fit make woman wey hold im side to dey '''followfollow''' one mumu guy.|(NSC_Legbeti_2021. Love can be blind.)}}
+
:* {{ux|dv|Love dey fit make woman wey hold im side to dey '''followfollow''' one mumu guy.|(NSC_2021, Love can make a well assured person become obsessed with a silly person.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''follow sheepishly''
 
* English: ''follow sheepishly''

Revision as of 11:40, 21 July 2022

Naija

Alternative form

Etymology

From: English follow

Pronunciation

  • fòlòfóló

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person too dey gumgum person where de dey go.
  • Na only followfollow many people wey dey go church nowadays dey do.  — NSC__2021, Too many people go to church just because another person is going.)

Adjective

  • Make person too dey gumgum person where de dey go.
  • You be followfollow.  — Egbokhare_2020. You blindly follow people.)

Verb

  • Make person too dey gumgum person where de dey go.
  • Love dey fit make woman wey hold im side to dey followfollow one mumu guy.  — (NSC_2021, Love can make a well assured person become obsessed with a silly person.)

Translations

  • English: follow sheepishly