Difference between revisions of "followfollow"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin dey happen wey be sey person too dey [[gumgum]] person where de dey go. | * Wetin dey happen wey be sey person too dey [[gumgum]] person where de dey go. | ||
− | :* {{ux|dv|Na only '''followfollow''' many people wey dey go church nowadays dey do. | | + | :* {{ux|dv|Na only '''followfollow''' many people wey dey go church nowadays dey do. |(Too many people go to church just because another person is going.)}} |
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 12:57, 31 May 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From: English follow
Pronunciation
- fòlòfóló
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person too dey gumgum person where de dey go.
- Na only followfollow many people wey dey go church nowadays dey do. — (Too many people go to church just because another person is going.)
Adjective
- Make person too dey gumgum person where de dey go.
- You be followfollow. — Egbokhare_2020. You blindly follow people.)
Verb
- Make person too dey gumgum person where de dey go.
- Love dey fit make woman wey hold im side to dey followfollow one mumu guy. — (NSC_2021, Love can make a well assured person become obsessed with a silly person.)
Translations
- English: follow sheepishly