followfollow

Revision as of 17:17, 2 February 2021 by 197.210.65.179 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English followfollow

Pronunciation

  • fɔ̀lɔ̀fɔ́ló

Play Play

Noun

  • Na make person no get mind of im own.
  • You be followfollow.  — Egbokhare_2020. You blindly follow people.)
  • Na only followfollow many people wey dey go church nowadays dey do.  — NSC_Legbeti_2021. Too many people go to church blindly.)
  • Love dey cause followfollow.  — (NSC_Legbeti_2021. Love can be blinding.)

Translations

  • English: follow sheepishly