followfollow

Revision as of 14:19, 5 February 2021 by 154.66.41.134 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English follow

Pronunciation

  • fɔ̀lɔ̀fɔ́ló

Play Play

Noun

  • Na make person no get mind of im own.
  • You be followfollow.  — Egbokhare_2020. You blindly follow people.)
  • Na only followfollow many people wey dey go church nowadays dey do.  — NSC_Legbeti_2021. Too many people go to church blindly nowadays.)
  • Love dey fit make woman wey hold im side to dey followfollow one mumu guy.  — (NSC_Legbeti_2021. Love can be blind.)

Translations

  • English: follow sheepishly