followfollow

Naija

Alternative form

Etymology

From: English follow

Pronunciation

  • fòlòfóló

Play Play

Noun

  • Person wey too dey gumgum person where de dey go.
  • Na only followfollow many people wey dey go church nowadays dey do.  — NSC_Legbeti_2021, Too many people go to church just because another person is going.)

Adjective

  • Make person too dey gumgum person where de dey go.
  • You be followfollow.  — Egbokhare_2020. You blindly follow people.)

Verb

  • Make person too dey gumgum person where de dey go.
  • Love dey fit make woman wey hold im side to dey followfollow one mumu guy.  — (NSC_Legbeti_2021. Love can be blind.)

Translations

  • English: follow sheepishly