followfollow
Naija
Alternative form
Etymology
From: English follow
Pronunciation
- fòlòfóló
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person too dey gumgum person where de dey go.
- Na only followfollow many people wey dey go church nowadays dey do. — NSC__2021, Too many people go to church just because another person is going.)
Adjective
- Make person too dey gumgum person where de dey go.
- You be followfollow. — Egbokhare_2020. You blindly follow people.)
Verb
- Make person too dey gumgum person where de dey go.
- Love dey fit make woman wey hold im side to dey followfollow one mumu guy. — (NSC_2021, Love can make a well assured person become obsessed with a silly person.)
Translations
- English: follow sheepishly