followfollow

Revision as of 12:57, 31 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative form

Etymology

From: English follow

Pronunciation

  • fòlòfóló

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person too dey gumgum person where de dey go.
  • Na only followfollow many people wey dey go church nowadays dey do.  — (Too many people go to church just because another person is going.)

Adjective

  • Make person too dey gumgum person where de dey go.
  • You be followfollow.  — Egbokhare_2020. You blindly follow people.)

Verb

  • Make person too dey gumgum person where de dey go.
  • Love dey fit make woman wey hold im side to dey followfollow one mumu guy.  — (NSC_2021, Love can make a well assured person become obsessed with a silly person.)

Translations

  • English: follow sheepishly