Difference between revisions of "fombu"
(→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-fombu.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fombu.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-fombu.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fombu.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Na when person dey sabi | + | # Na when person dey sabi make mouth but e no get action. |
#:* {{ux|dv|If you see as Jackson dey '''fombu''' before de fight start, you go tink he go kill Rukky.|(NSC_Legbeti_2021. The way Jackson bragged yesterday before the fight began, you would think he was going to kill Rukky.)}} | #:* {{ux|dv|If you see as Jackson dey '''fombu''' before de fight start, you go tink he go kill Rukky.|(NSC_Legbeti_2021. The way Jackson bragged yesterday before the fight began, you would think he was going to kill Rukky.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Me sef join dem begin '''fombu''' like say de President na my papa broder.|(NSC_Legbeti_2021. I had to join them to pose like I was close to the head of state.)}} | #:* {{ux|dv|Me sef join dem begin '''fombu''' like say de President na my papa broder.|(NSC_Legbeti_2021. I had to join them to pose like I was close to the head of state.)}} |
Revision as of 12:43, 25 May 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English fumble.
Pronunciation
- fɔ́mbù
Verb
- Na when person dey sabi make mouth but e no get action.
- If you see as Jackson dey fombu before de fight start, you go tink he go kill Rukky. — (NSC_Legbeti_2021. The way Jackson bragged yesterday before the fight began, you would think he was going to kill Rukky.)
- Me sef join dem begin fombu like say de President na my papa broder. — (NSC_Legbeti_2021. I had to join them to pose like I was close to the head of state.)
- Na when person de do anyhow.
- De girl sabi fombu sha. — (NSC_Legbeti_2021. That babe knows how to pretend like she is more than who she truly is.)
- Once some girls don enter man house finish, dem go begin fombu anyhow. — (NSC_Legbeti_2021. Once some girls eventually marry a guy, they stop trying to be impressive.)
- Na when person dey fall im hand.
- You fombu for school today o. — Egbokhare_2020. You misbehaved in school today.)
- De new Keeper just fombu big time for today match. — (NSC_Legbeti_2021. The new Keeper disappointed me today during the football match.)
Synonyms
Translations
- English: To brag To misbehave