fombu

Revision as of 14:31, 5 February 2021 by 154.66.34.49 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English fumble.

Pronunciation

  • fɔ́mbù

Play

Verb

  1. Na when person dey sabi brag but e no get action.
    • If you see as Jackson dey fombu before de fight start, you go tink he go kill Rukky.  — (NSC_Legbeti_2021. The way Jackson bragged yesterday before the fight began, you would think he was going to kill Rukky.)
    • Me sef join dem begin fombu like say de President na my papa broder.  — (NSC_Legbeti_2021. I had to join them to pose like I was close to the head of state.)
  2. Na when person de do anyhow.
    • De girl sabi fombu sha.  — (NSC_Legbeti_2021. That babe knows how to pretend like she is more than who she truly is.)
    • Once some girls don enter man house finish, dem go begin fombu anyhow.  — (NSC_Legbeti_2021. Once some girls eventually marry a guy, they stop trying to be impressive.)
  3. Na when person dey fall im hand.
    • You fombu for school today o.  — Egbokhare_2020. You misbehaved in school today.)
    • De new Keeper just fombu big time for today match.  — (NSC_Legbeti_2021. The new Keeper disappointed me today during the football match.)

Synonyms

Translations

  • English: To brag To misbehave