Difference between revisions of "food"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
:* {{ux|dv|You fit do anyting for '''food'''. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)}} | :* {{ux|dv|You fit do anyting for '''food'''. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)}} | ||
* Na wetin person dey feed im body to fit dey well. | * Na wetin person dey feed im body to fit dey well. | ||
− | :* {{ux|dv|Sickness bad o. medicine now don be '''food''' for diabetic patients. |(NSC_Legbeti_2021. Sickness is terrible medicine is now food for diabetic patients. | + | :* {{ux|dv|Sickness bad o. medicine now don be '''food''' for diabetic patients. |(NSC_Legbeti_2021. Sickness is terrible medicine is now food for diabetic patients.)}} |
:* {{ux|dv|If you no eat well, medicine go become your permanent '''food''' if you go fall sick.|( If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)}} | :* {{ux|dv|If you no eat well, medicine go become your permanent '''food''' if you go fall sick.|( If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)}} | ||
Revision as of 14:49, 3 February 2021
Naija
Etymology
From: English food
Pronunciation
- fud
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 110
- Frequency rank in NSC treebank: 129
- Frequency in raw corpus: 1192
- Frequency rank in raw corpus: 311
Noun
- Na wetin dem dey chop to stop hunger.
- De kind food I need now na correct pounded yam. — (NSC_Legbeti_2021. The type of food I need now is pounded yam.)
- Na we know di taste of food. — (KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)
- You fit do anyting for food. — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)
- Na wetin person dey feed im body to fit dey well.
- Sickness bad o. medicine now don be food for diabetic patients. — (NSC_Legbeti_2021. Sickness is terrible medicine is now food for diabetic patients.)
- If you no eat well, medicine go become your permanent food if you go fall sick. — ( If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)
Related Form
- [[night food}}
Synonyms
Translations
- English: food