Difference between revisions of "force"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''force''. | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 14: | ||
* Frequency in raw corpus: 824 | * Frequency in raw corpus: 824 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 421 | * Frequency rank in raw corpus: 421 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | force: | + | #* Na to stand say person must do someting. |
− | + | :* {{ux|dv|Na by '''force'''. |(NST_cleaned__28523. You must do it! )}} | |
+ | :* {{ux|dv|Dem wan marry by '''force'''. |(KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married by force.)}} | ||
+ | #* Na group wey deir own na to use power do someting. | ||
+ | :* {{ux|dv|Goment don send special '''force''' go Kaduna |(bbc__54480. The government has sent a special squad to Kaduna.)}} | ||
+ | #: {{ux|dv|Im say di area wey di operation cover big well-well so di army don ask air force to support dem. |(bbc__59010, __no translation__)}} | ||
− | + | * Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen. | |
− | + | #: {{ux|dv|Im say wen di fuel tanker explode, di '''force''' cari am throway inside gutter. |(bbc__59261. )}} | |
− | + | #: {{ux|dv|Micheal Adikwu di suspect wey die, na from Benue State and na former police officer wey dem bin dismiss from di '''force'''. |(bbc__67096. )}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Im say wen di fuel tanker explode, di '''force''' cari am throway inside gutter. |(bbc__59261 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Micheal Adikwu di suspect wey die, na from Benue State and na former police officer wey dem bin dismiss from di '''force'''. |(bbc__67096 | ||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Dem by '''force''' all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by '''force''' dem use to enta di building. |(bbc__4571, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Dem by '''force''' all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by '''force''' dem use to enta di building. |(bbc__4571, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Kurdistan dey recognised for Iraq constitution since 2005 and dia people say dem must vote even if di result no be by '''force''' dem use am. |(bbc__62695, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Kurdistan dey recognised for Iraq constitution since 2005 and dia people say dem must vote even if di result no be by '''force''' dem use am. |(bbc__62695, __no translation__)}} | ||
− | # | + | #* Na to be de one wey dey encourage person or someting |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Im say Annan na guiding '''force''' for good. |(bbc__33995, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Im say Annan na guiding '''force''' for good. |(bbc__33995, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | + | ====Related forms==== | |
− | |||
− | |||
− | + | * [[Air force]], [[police force]], [[task force]] | |
− | |||
− | * [[ | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[power]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''Vigour'' |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | force: | + | #* Na to use power do someting. |
+ | :* {{ux|dv|Him use '''force''' rape me. |(bbc__8417. He forcefully raped me.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|When some people try '''force''' dia way, e cause stampede. |(bbc__13519, __no translation__)}} | ||
+ | #: {{ux|dv|Authorities use heavy '''force''' stop di protests and at least 500 people die. |(bbc__18106, __no translation__)}} | ||
+ | #: {{ux|dv|Court no go '''force''' pikin do wetin e no suppose do.|Egbokhare_2020. no translation}} | ||
+ | #: {{ux|dv|Abuse for lawyers, authorities no di lef lawyers see dia customers, deh di torture for get informate from suspects and de way de justice system di work '''force''' dem for for de sit-in strike. |(bbc__11265, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Some people feel say dis one go '''force''' people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8. |(bbc__91361, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Some people feel say dis one go '''force''' people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8. |(bbc__91361, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|As di case bin start, di EC bin dey try prove say to vote no be human right as di people wey carry dem go court dey talk, and dem go implement di ROPAA law, so make nobodi '''force''' dem. |(bbc__16780, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|As di case bin start, di EC bin dey try prove say to vote no be human right as di people wey carry dem go court dey talk, and dem go implement di ROPAA law, so make nobodi '''force''' dem. |(bbc__16780, __no translation__)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|For global updates, UNHCR say de report weh dem get show say after weh deh arrest and '''force''' 47 Anglophone community leaders for return to Cameroon, violence hot again for Southwest and Northwest. |(bbc__51659, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|For global updates, UNHCR say de report weh dem get show say after weh deh arrest and '''force''' 47 Anglophone community leaders for return to Cameroon, violence hot again for Southwest and Northwest. |(bbc__51659, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Gofment no plan to seize lands from states, colonize territories or '''force''' Ruga ontop any partrt of di federation, gofment don clear dat one again and again say di programme no compulsory. Na so di statement tok. |(bbc__3044, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Gofment no plan to seize lands from states, colonize territories or '''force''' Ruga ontop any partrt of di federation, gofment don clear dat one again and again say di programme no compulsory. Na so di statement tok. |(bbc__3044, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[chest]] |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: impose | + | * English: ''impose'' |
Revision as of 17:29, 3 February 2021
Naija
Etymology
From: English force.
Pronunciation
- fɔ́s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 6
- Frequency rank in NSC treebank: 1001
- Frequency in raw corpus: 824
- Frequency rank in raw corpus: 421
Noun
- Na to stand say person must do someting.
- Na by force. — (NST_cleaned__28523. You must do it! )
- Dem wan marry by force. — (KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married by force.)
- Na group wey deir own na to use power do someting.
- Goment don send special force go Kaduna — (bbc__54480. The government has sent a special squad to Kaduna.)
- Im say di area wey di operation cover big well-well so di army don ask air force to support dem. — (bbc__59010, __no translation__)
- Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen.
- Im say wen di fuel tanker explode, di force cari am throway inside gutter. — (bbc__59261. )
- Micheal Adikwu di suspect wey die, na from Benue State and na former police officer wey dem bin dismiss from di force. — (bbc__67096. )
- Dem by force all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by force dem use to enta di building. — (bbc__4571, __no translation__)
- Kurdistan dey recognised for Iraq constitution since 2005 and dia people say dem must vote even if di result no be by force dem use am. — (bbc__62695, __no translation__)
- Na to be de one wey dey encourage person or someting
- Im say Annan na guiding force for good. — (bbc__33995, __no translation__)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: Vigour
Verb
- Na to use power do someting.
- Him use force rape me. — (bbc__8417. He forcefully raped me.)
- When some people try force dia way, e cause stampede. — (bbc__13519, __no translation__)
- Authorities use heavy force stop di protests and at least 500 people die. — (bbc__18106, __no translation__)
- Court no go force pikin do wetin e no suppose do. — Egbokhare_2020. no translation
- Abuse for lawyers, authorities no di lef lawyers see dia customers, deh di torture for get informate from suspects and de way de justice system di work force dem for for de sit-in strike. — (bbc__11265, __no translation__)
- Some people feel say dis one go force people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8. — (bbc__91361, __no translation__)
- As di case bin start, di EC bin dey try prove say to vote no be human right as di people wey carry dem go court dey talk, and dem go implement di ROPAA law, so make nobodi force dem. — (bbc__16780, __no translation__)
- For global updates, UNHCR say de report weh dem get show say after weh deh arrest and force 47 Anglophone community leaders for return to Cameroon, violence hot again for Southwest and Northwest. — (bbc__51659, __no translation__)
- Gofment no plan to seize lands from states, colonize territories or force Ruga ontop any partrt of di federation, gofment don clear dat one again and again say di programme no compulsory. Na so di statement tok. — (bbc__3044, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: impose