Difference between revisions of "form"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-form.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-form.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-form.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-form.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person dey do like sey e be someting wey e no be. | |
− | #:*{{ux|dv|Emma too dey '''form''' holy holy wey im no be |(NSC_Agnes_2020 Emma pretends to be innocent a lot)}} | + | #:*{{ux|dv|Emma too dey '''form''' holy holy wey im no be. |(NSC_Agnes_2020, Emma pretends to be innocent a lot.)}} |
− | #:*{{ux|dv|Dose days when we dey school, | + | #:*{{ux|dv|Dose days when we dey school, di girl too dey '''form''' ajebota. |(NSC_Agnes_2020, Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school.)}} |
===Synonyms=== | ===Synonyms=== | ||
− | + | [[yanga]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | *English: '' | + | *English: ''pretend'' |
Revision as of 19:26, 13 August 2021
Naija
Etymology
From: English form
Pronunciation
- fɔ̂m
Verb
- Make person dey do like sey e be someting wey e no be.
- Emma too dey form holy holy wey im no be. — (NSC_Agnes_2020, Emma pretends to be innocent a lot.)
- Dose days when we dey school, di girl too dey form ajebota. — (NSC_Agnes_2020, Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school.)
Synonyms
Translation
- English: pretend