Difference between revisions of "form"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Verb) |
||
(10 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From: English ''form'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | *fɔ̂m | |
− | + | <sm2>Pcm-ng-form.f.ogg</sm2> | |
− | === | + | <sm2>Pcm-ng-form.m.ogg</sm2> |
− | + | ||
− | + | ===Verb=== | |
− | + | * Make person dey do like sey e be someting wey e no be. | |
− | + | :*{{ux|dv|Emma too dey '''form''' holy holy wey im no be.|(Emma pretends to be innocent a lot.)}} | |
− | === | + | :*{{ux|dv|Dose days when we dey school, di girl too dey '''form''' [[ajebota]].|(Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school.)}} |
− | + | ||
+ | ===Synonyms=== | ||
+ | [[yanga]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | *English: ''pretend'' |
Latest revision as of 13:04, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English form
Pronunciation
- fɔ̂m
Verb
- Make person dey do like sey e be someting wey e no be.
- Emma too dey form holy holy wey im no be. — (Emma pretends to be innocent a lot.)
- Dose days when we dey school, di girl too dey form ajebota. — (Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school.)
Synonyms
Translation
- English: pretend