Difference between revisions of "form"

Line 10: Line 10:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#make person dey pretend to be wetin im no be
+
# person dey show say im be wetin im no be
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:*{{ux|dv|Emma too dey '''form''' holy holy wey im no be |(NSC_Agnes_2020 Emma pretends to be innocent a lot)}}
# person wey dey form wetin im no be
+
#:*{{ux|dv|Dose days wen we dey school, de girl too dey form ajebota. |(Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school)}}
#: {{ux|dv| I de girl too dey form ajebota for school o. |(the girl pretends to be a spoilt kid/pampered child at school)}}
 
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 15:38, 28 October 2020

Naija

Etymology

From: English form

Pronunciation

  • fɔ̂m

Play Play

Usage

  • na slang wey common among young people

Verb

  1. person dey show say im be wetin im no be
    • Emma too dey form holy holy wey im no be  — (NSC_Agnes_2020 Emma pretends to be innocent a lot)
    • Dose days wen we dey school, de girl too dey form ajebota.  — (Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation