form
Naija
Etymology
From: English form
Pronunciation
- fɔ̂m
Verb
- Make person dey do like sey e be someting wey e no be.
- Emma too dey form holy holy wey im no be. — (NSC_2020, Emma pretends to be innocent a lot.)
- Dose days when we dey school, di girl too dey form ajebota. — (NSC_2020, Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school.)
Synonyms
Translation
- English: pretend