form

Revision as of 13:10, 28 October 2020 by 154.66.45.139 (talk)

Naija

Etymology

From: English form

Pronunciation

  • fɔ̂m

Play Play

Usage

  • na slang wey common among young people

Verb

  1. make person dey pretend to be wetin im no be
    insert example  — ( insert translation )
  2. person wey dey form wetin im no be
    I de girl too dey form ajebota for school o.  — (the girl pretends to be a spoilt kid/pampered child at school)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation