Difference between revisions of "forward"
(→Noun) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Na sey person or someting dey like dey | + | Na sey person or someting dey like dey show self. |
:*{{ux|dx|Di guy de '''forward''' sha, na only im get money?|(NSC_Abonyi_2020, That guy shows-off a lot, is it because he is rich?)}} | :*{{ux|dx|Di guy de '''forward''' sha, na only im get money?|(NSC_Abonyi_2020, That guy shows-off a lot, is it because he is rich?)}} | ||
Revision as of 14:26, 7 December 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English forward
Pronunciation
Noun
Na sey person or someting dey like dey show self.
- Di guy de forward sha, na only im get money? — (NSC_Abonyi_2020, That guy shows-off a lot, is it because he is rich?)
Synonyms
Antonyms
Translation
- English: forward