forward

Naija

Etymology

From: English forward

Pronunciation

  • fɔ́wɔ̀d

Play Play

Verb

  1. Sey person or someting dey like dey show e self.
    • Di guy dey forward sha. Na only im get money?  — (That guy shows-off a lot. Is he the only rich person?)
    • E no good make person dey forward, wallahi.  — (Showing-off is bad business.)
  2. Make person send something for online go give anoder person.
    • You don forward di money give am?  — (Have you sent the money to him/her?)
    • Dat text eh, forward am go give im wife. Make she see di yeye ting wey husband wey she carry for head dey do.  — (That text message, send it to her husband so that she can see what her beloved husband does.)

Synonyms

front, assume, send

Translation

  • English: to act with impetuosity, send