Difference between revisions of "forward"

Line 15: Line 15:
  
 
===Synonyms===
 
===Synonyms===
 +
[[front]]
  
 
===Antonyms===
 
===Antonyms===

Revision as of 15:21, 7 December 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English forward

Pronunciation

fɔ:wɔd Play Play

=Verb

Sey person or someting dey like dey show e self.

  • Di guy de forward sha, na only im get money?  — (NSC_Abonyi_2020, That guy shows-off a lot, is it because he is rich?)
  • E no good make person dey forward, wallahi.  — (NSC_Abonyi_2020, Showing-off is bad business.)

Synonyms

front

Antonyms

Translation

  • English: forward