forward
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English forward
Pronunciation
ɧ===Noun=== Na sey person or someting dey like dey show self.
- Di guy de forward sha, na only im get money? — (NSC_Abonyi_2020, That guy shows-off a lot, is it because he is rich?)
- E no good make person dey forward, wallahi. — (NSC_Abonyi_2020, Showing-off is bad business.)
Synonyms
Antonyms
Translation
- English: forward