forward

Naija

Etymology

From: English forward

Pronunciation

  • fɔ́wɔ̀d

Play Play

Verb

Sey person or someting dey like dey show e self.

  • Di guy dey forward sha, na only im get money?  — (NSC_Abonyi_2020, That guy shows-off a lot, is it because he is rich?)
  • E no good make person dey forward, wallahi.  — (NSC_Abonyi_2020, Showing-off is bad business.)

Synonyms

front


Translation

  • English: to act with impetuosity