freestyle

Naija

Etymology

From: English free, style.

Pronunciation

  • frìstáì

Play Play

Verb

  1. Make person no too put body for matter.
    • Di Supervisor don learn to freestyle since management give am query.  — (The Supervisor calmed down after he got a query from the Management.)
    • My brother, give yourself joy o, begin freestyle. Life no hard.  — (My friend learn to relax and enjoy, life is sweet.)
  2. Make person perform wetin im no first arrange sey na im e go perfom.
    • I like how Davido freestyle for inside Beyonce latest release.  — (I like Davido's freestyle in Beyonce's latest album.)

Translations

  • English: ignore, overlook, freestyle