Difference between revisions of "freestyle"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
#:* {{ux|dv|nowadays ehnn, many musicians no just dey sing better song again, na so so to dey do '''freestyle''' music dem sabi.|(NSC_Legbeti_2020, Many musicians ad lib, no lyrics .)}} | #:* {{ux|dv|nowadays ehnn, many musicians no just dey sing better song again, na so so to dey do '''freestyle''' music dem sabi.|(NSC_Legbeti_2020, Many musicians ad lib, no lyrics .)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''ignore'', ''overlook'' | + | * English: ''ignore'', ''overlook'', ''freestyle'' |
Revision as of 19:32, 13 August 2021
Naija
Etymology
From: English free, style.
Pronunciation
- frístáì
Verb
- Make person no too put body for matter.
- de Supervisor don learn to freestyle since management give am query — (NSC_Legbeti_2020, The Supervisor calmed down after he got a query from the Management.)
- My brother, give yourself joy o, begin freestyle. Life no hard. — (NSC_Legbeti_2020,My friend learn to relax and enjoy, life is sweet.)
- na make musician perform wetin im no first arrange sey na im e go perfom.
- I like how Davido freestyle for inside Beyonce latest release — (NSC_Legbeti_2020, I like Davido's freestyle in Beyonce's latest album.)
- nowadays ehnn, many musicians no just dey sing better song again, na so so to dey do freestyle music dem sabi. — (NSC_Legbeti_2020, Many musicians ad lib, no lyrics .)
Translations
- English: ignore, overlook, freestyle