Difference between revisions of "freestyle"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''free'', ''style''. | From: English ''free'', ''style''. | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *frìstáì |
<sm2>Pcm-ng-freestyle.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-freestyle.f.ogg</sm2> |
Revision as of 20:47, 20 January 2022
Naija
Etymology
From: English free, style.
Pronunciation
- frìstáì
Verb
- Make person no too put body for matter.
- de Supervisor don learn to freestyle since management give am query — (NSC_Legbeti_2020, The Supervisor calmed down after he got a query from the Management.)
- My brother, give yourself joy o, begin freestyle. Life no hard. — (NSC_Legbeti_2020,My friend learn to relax and enjoy, life is sweet.)
- na make musician perform wetin im no first arrange sey na im e go perfom.
- I like how Davido freestyle for inside Beyonce latest release — (NSC_Legbeti_2020, I like Davido's freestyle in Beyonce's latest album.)
- nowadays ehnn, many musicians no just dey sing better song again, na so so to dey do freestyle music dem sabi. — (NSC_Legbeti_2020, Many musicians ad lib, no lyrics .)
Translations
- English: ignore, overlook, freestyle