Difference between revisions of "freestyle"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person no too [[put body]] for matter. | # Make person no too [[put body]] for matter. | ||
− | #:* {{ux|dv|Di Supervisor don learn to '''freestyle''' since management give am query.|( | + | #:* {{ux|dv|Di Supervisor don learn to '''freestyle''' since management give am query.|(The Supervisor calmed down after he got a query from the Management.)}} |
− | #:* {{ux|dv|My brother, give yourself joy o, begin '''freestyle'''. Life no hard.|( | + | #:* {{ux|dv|My brother, give yourself joy o, begin '''freestyle'''. Life no hard.|(My friend learn to relax and enjoy, life is sweet.)}} |
#Make person perform wetin im no first arrange sey na im e go perfom. | #Make person perform wetin im no first arrange sey na im e go perfom. | ||
− | #:* {{ux|dv| I like how Davido '''freestyle''' for inside Beyonce latest release.|( | + | #:* {{ux|dv| I like how Davido '''freestyle''' for inside Beyonce latest release.|(I like Davido's freestyle in Beyonce's latest album.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''ignore'', ''overlook'', ''freestyle'' | * English: ''ignore'', ''overlook'', ''freestyle'' |
Latest revision as of 13:26, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English free, style.
Pronunciation
- frìstáì
Verb
- Make person no too put body for matter.
- Di Supervisor don learn to freestyle since management give am query. — (The Supervisor calmed down after he got a query from the Management.)
- My brother, give yourself joy o, begin freestyle. Life no hard. — (My friend learn to relax and enjoy, life is sweet.)
- Make person perform wetin im no first arrange sey na im e go perfom.
- I like how Davido freestyle for inside Beyonce latest release. — (I like Davido's freestyle in Beyonce's latest album.)
Translations
- English: ignore, overlook, freestyle