Difference between revisions of "freestyle"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''free'', ''style''. ===Pronunciation=== *frístáìl <sm2>Pcm-ng-freestyle.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-freestyle.m.ogg</sm2> ==...")
 
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# na for person to relax how e dey handle matter.
+
#na for person to relax how e dey handle matter.
: {{ux|dv|de Supervisor don learn to '''freestyle''' since management give am query|(NSC_Legbeti_2020, The supervisor calmed down after he got a query from the management.)}}
+
#:* {{ux|dv|de Supervisor don learn to '''freestyle''' since management give am query|(NSC_Legbeti_2020, The Supervisor calmed down after he got a query from the Management.)}}
# na for musician to rap wetin im no first don prepare.
+
#:* {{ux|dv|My brother, give yourself joy o, begin  '''freestyle'''. Life no hard.|(NSC_Legbeti_2020,My friend learn to relax and enjoy, life is sweet.)}}
: {{ux|dv| I like how Davido '''freestyle''' for inside Beyonce latest release|(NSC_Legbeti_2020, I like Davido's freestyle in Beyonce's latest album.)}}
+
#na make musician rap wetin im no first prepare to sing.
 +
#:* {{ux|dv| I like how Davido '''freestyle''' for inside Beyonce latest release|(NSC_Legbeti_2020, I like Davido's freestyle in Beyonce's latest album.)}}
 +
#:* {{ux|dv|nowadays ehnn, many musicians no just dey sing better song again, na so so to dey do '''freestyle''' music dem sabi.|(NSC_Legbeti_2020, Many musicians ad lib,no lyrics .)}}

Revision as of 17:43, 23 November 2020

Naija

Etymology

From: English free, style.

Pronunciation

  • frístáìl

Play Play

Noun

  1. na for person to relax how e dey handle matter.
    • de Supervisor don learn to freestyle since management give am query  — (NSC_Legbeti_2020, The Supervisor calmed down after he got a query from the Management.)
    • My brother, give yourself joy o, begin freestyle. Life no hard.  — (NSC_Legbeti_2020,My friend learn to relax and enjoy, life is sweet.)
  2. na make musician rap wetin im no first prepare to sing.
    • I like how Davido freestyle for inside Beyonce latest release  — (NSC_Legbeti_2020, I like Davido's freestyle in Beyonce's latest album.)
    • nowadays ehnn, many musicians no just dey sing better song again, na so so to dey do freestyle music dem sabi.  — (NSC_Legbeti_2020, Many musicians ad lib,no lyrics .)